Discover
Waves
Decks
Login
Discover
Waves
Decks
Buy perks
Login
Signup
58
naijapidgin
Naijapidgin
Promoting and getting the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately.
Available
Used
Resource Credits
853 Followers
3 Following
Nigeria
February 6, 2018
RSS feed
Posts
Blog
Posts
Comments
Communities
Wallet
Mute
naijapidgin
busy
6y
Wetin dey give you joy pass?
Hello our pipo. Una welcome to our blog again o. Wetin dey give you joy pass for dis life? The thing na the kind thing wey go make other people laugh you? Abeg my brothers and sisters, make you no use
$ 0.431
22
3
naijapidgin
busy
6y
Wetin dey make you happy?
Una doh o! Our topic today na about jolification. Wetin be say if you do am, ein go dey totori your body? My pipo, make you no stop to do that o, because life na one man on his own. Make you no use because
$ 0.465
20
2
naijapidgin
naijapidgin
6y
Dem don kill plenty people for kaduna state
Since when this our election for naija finish, don kill plenty people for kaduna. The massacre wey dey go on for kaduna state too much. Even children and women follow for wetin dem dey kill. And since
$ 0.492
23
naijapidgin
naijapidgin
6y
WATIN YOU DE DO OUTSIDE CRYPTO
I greet una my fellow Naijapidgin people, how body today hope una de enjoy this dip but I Wan comot face for the crypto dip. Today watin we Wan talk about na watin you de do since crypto Don dip too much.
$ 0.446
24
2
naijapidgin
naijapidgin
6y
PENCIL WEY BE 1500
Good morning my country pipo how una dey this fine Wednesday morning I hope say everything dey selense for una side. Today we don carry another funny tori come una front yard we go like make una com chum
$ 0.440
32
2
naijapidgin
naijapidgin
6y
OUR NAIJA PRESIDENT NA IMPOSTER?
Good morning my country people. How una dey? ThankGod say today na public holiday I because na opportunity to rest for some of us. Make we for naijapidgin use this opportunity wish we Muslim brothers happy
$ 2.268
27
3
naijapidgin
steemit
6y
NAIJAPIDGIN Report
Image Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you report based
$ 0.855
32
1
naijapidgin
naijapidgin
6y
MORTUARY ATTENDANT TALK SAY MAKE GHANA PEOPLE POSTPONE THEIR DEATH
source Una weldone o TGIF!! How una dey take hold body for this crypto market wey bloddy like this? Make God help us o.. As e dey hot, e be like say d thing wey dey worry naija don enter Ghana o.. So tey
$ 0.672
23
1
naijapidgin
naijapidgin
6y
WHY NIGERIANS SUPPOSE VOTE ME AS WOMAN PRESIDENT
My country people, another ogbonge Tuesday don reach our domot again on top naijapidgin and so many many tori full ground for we country but wen surprise Sha because we know say we go soon enter election
$ 0.556
26
2
naijapidgin
steemit
6y
NAIJAPIDGIN Report
Image Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you report based
$ 0.967
23
2
naijapidgin
naijapidgin
6y
Dey accept Change for life
My pipo, i dey hail una today wey be another Saturday; i hope say our flexing don start from yesterday wey be TGIF, as the year som dey end i pray say we go dey meet our desires. Source One of the constant
$ 0.854
34
4
naijapidgin
naijapidgin
6y
HOSPITAL ATTENDANT STEALS BABY PLACENTA FOR RITUALS
Source Una weldone o.. TGIF!! Pipo get bad mind no be small.. Eget one hospital attendant, Fatima SUleiman for Capstone Hospital, Ilorin Kwara State wey carry baby placenta give juju man, Salaudeen Ibrahim
$ 0.594
29
2
naijapidgin
naijapidgin
6y
Minimum wage fit affect prize for naija
I greet una my Naija pidgin friends, today na Thursday and e be like say cold Don de come small small. Today matter no really funny, we hear say Federal government Don sign minimum wage agreement buy some
$ 1.111
44
3
naijapidgin
naijapidgin
6y
POLICE DON ARREST 50YRS OLD MAN WEY DEY ABUSE 10yr OLD
Good morning my country people how una dey this beautiful morning I hope say go dey go for una side, rainy season don dey pack load dey go cos e wan make way for harmattan so make we dey ready our thick
$ 0.889
34
3
naijapidgin
naijapidgin
6y
FEDERAL GOVERNMENT DON AGREE TO 30K FINALLY
My pipo, i dey hail una today as e be another tuesday; i hope say monday no show pepper but we go dey push dey go. I first tire with the two breaking news wey don knack us between yesterday and today.
$ 1.130
40
1
naijapidgin
steemit
6y
NAIJAPIDGIN Report
Image Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you report based
$ 1.106
35
3
naijapidgin
steemit
6y
PUFFER FISH IS DEADLY
[Source]Instagram My pipo, my pipo Una weldone o.. Nafdac Director, Prof. Moji Adedeye don warn everybody say make we no dey chop PUFFER FISH.. Dem talk say the fish contain potent and deadly toxins
$ 0.778
16
1
naijapidgin
naijapidgin
6y
SIN 2 IS LIVE
I greet una my Naija pidgin friends, today na Thursday and this sun wae de burn here fit cool yam... In fact fear de catch sef but no fear #winks Today a today, my people una don hear Steemit in Nigeria
$ 0.849
24
3
naijapidgin
naijapidgin
6y
police don arrest over 400 Shites
Good morning my ogbonge country people how go dey go I hope say we sleep well and wake up strong our prayer for una today be say better better things no go seize from una life. Today na the las Wednesday
$ 2.612
68
3
naijapidgin
naijapidgin
6y
MOBILE PHONE E BRING GOOD ABI BAD?
Good morning my country people. This na another Tuesday on top we ogbonge naijapidgin. We dey trowey salute dey say una well done o. How the go dey go? We believe say the ministry dey move to the permanent
$ 1.529
62
2
Center