He be like say the mama get chin chin for head, why you go come kill your granddaughter because say in mama insult you. I fi carry that mama go hospital go check. Witch!!!
Una well done @naijapidgin. This one you carry come weak me o

RE: GRANDMAMA WEY KILL SMALL PIKIN