United To See

It's not easy. Happiness don tey
You wey de com write a whole scroll here with your lie lie analysis nkor?
All Chelsea fans are not normal for real
Of man u win self una go still talk
I don tell u say for this group, other people tes don win with to goal margins and them no even shout on

If u need proof, scroll up and find it
So why do u guys always act like victim
Omo this fan base craze gan
He say na lie lie

Aside u, tell me which other person discard wetin I talk say na lie?
Understandable sha
Una victim card na A
As e de pain u wey ur chest red hot like overheated Turbocharger naim me ma de talk

Pain who?
Oya, continue celebrate the goals
AJ.. Face your club na
New castle can't lace united shoes

Chelsea saved us the fans today sha
Eyah
Doojh
Them for roast us badly
Me wey dey waka go already

I dey road to face my club
With all ur understanding, u still no know say people wey win suppose happy?

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

If u like, talk say Newcastle no fit button una shirt, doest change the fact that when I checked, na Manchester United I see in place of Useless for the dictionary

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center