Liking Well

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
No call lukaku here oh
Make una allow player prove something before una conclude
Now tell me any player on earth that will do all these nonsense?
Abeg read werin I type.. Who dey follow talk about upgrade or not
The club is bigger than him

We have decent players wey club dey big pass
read again
No be Neto wey I follow well well?
Na upgrade we dey talk since na

Abi wetin be the topic
This Rafinha wey una dey talk sef…
No be say I dey hype as an upgrade to any former player I have.

So I don’t see how it’s a concern here.
Absolutely
Meaning Neto na Shit player abi
Didn't say he is
I say read werin I type
Check where Raphinha ce into the conversation. It's not about upgrade
I said I can't conclude he is an upgrade until he proves it

Wetin dey hard here to understand
Chelsea fans no dey read to understand again
Conversation is about upgrade.

What brought Rafinha into it?
I don read

Me dey tell u the topic of the entire discussion was basically on upgrade
True. But me I don de see as upgrade already
What if he doesn't live up to expectations?
So I no fit get my personal opinion again abi .
You don dey drink that drink again
Neto na player wey I like very well

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center