Being Consistent : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

I dun talk say everything no be bant but enhh
I no even see the final stat
Got mine around + min and then, the XG was like road to X
But if na me screenshot say Toni Cruz get trophies pass some people ina go still ask me weda na by that one
This one no be talk

U clearly call an analysis lie lie

This ur exple no even compliment wetin we dey talk
If na ur exple e go compliment abi
Weldone Badoo compliment
So na XGs now 😄😄

Nice nice

Wolves and XGs no be today thing

XGs baaa?
U even know wetin prompt the XG stuff?
Lol.. Check who and who started the discussion this morning
Me sha dey refer to person wey say analysis na lie
Shey u know say na u fess dey bring XG stat come this group

I no fit ever forget
E just pain me say my chats don wipe
U dey crase
Ha .. I no talk say make you forget o... I only want you to face your club and allow Chelsea celebrate. Wtf
Hahahahaha
Consistent in wining leagues or Chpions league?
That post you made remove saka. You've added arsenal player
Fave your club
Hahahahaha 😅
Yet na u dey bring other club players come here

Alright Captain
A reminder that Ole Gunnar Solskjaer offered Erling Haaland to Man United for just £ million.

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center