Starting Up

Most keepers no go do anything for there
Oxygen Make den just give Fofana another out of the season injury 🤲
I dey talk of Chelsea second goal
Ooh okay

I think say na this wolves goal
E dey intense actually
Chelsea get defensive awareness
Newcastle dey lose.
AJ no dey online
Lol
Lina na monster sha
Make fofana carry another injury again abeg
See as over . waste first half
This Mourinho advert saying “I beat the unbeatable Barcelona breaking all records all the way” dey always vex me.
Why u add ?
We no get defenders At all..

We need sign new central defenders
how far? Should we face our club or you are waiting till you guys win to prepare speech
Aswr colwill shile and that fofana na gbeff
To add to the ones wey dey already?
Don't even knw what happened to that colwill actually
Oxygen Fofana is shit
The guy jst change lately

But na true na
That's why transfer market open.. Sell as buy
Best keeper in the league
You see how Jorgensen dey save for last match still get mind dey start Sanchez
God abeg
freewrite.png

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center