The Hatrick

freewrite.png

Na Palmer I dey consider
Why u dey find me
No one here is surprised with the result
Una do like this last season too
Na all of us Dey find you.

Wetin Newcastle Dey play abeg?
I no dey see their update.
Them dey beat us
Newcastle 🔥
Felix in 🔥
And we equalized
Na nonsense dem dey play since 😁

So Madueke first Saka and Rashford score pl hatrick
Wait rashford no get hattrick?
Lol.. Na u give ?
I leave you to the hands of
Does he have a BRACE sef?
Debut brace against arsenal na
Okay

Chelsea fans rejoicing madueke having his first hatrick ahead of Rashford and Saka as if he is anywhere better than them
Face your club bro
Check on Newcastle
i don show

I see ur tags, u and

Thank for answering
U see m .... Celebrating hatrick
Tuahhh
I no wan face my club again

I wan answer those ones tagging me
Haaaaaa
Make them come outside
Na wetin no concern e go day see
Palmer hattrick if assist
_

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center